For transfer news this morning, we fit confirm give una say Barcelona don reject Manchester United bride price of 70 million euros to take marry Frankie...
New Manchester United coachie, oga Erik ten Hag don dey draw ear give Manchester United players dey warn dem say; This my government no be government...
This one na very worwor tory as we don dey hear now say 4 South African clubs don chop ban for life after the korokoro match...
The oga kpatakpata of police inside Paris, France, oga Didier Lallement don come outside with two knees for ground dey beg Liverpool fans say make dem...
For transfer news this morning, Liverpool don ready to empty dem bank account, remove all the money wan dem put for esusu, even break dem kolo...
Real Madrid and Austria superstar defender, David Alaba don come outside dey shalaye say this Ralf Rangnick wey people just dey bad mouth anyhow, the guy...
For transfer news this morning, we don dey hear say Bayern Munich don ready to launch another marriage proposal give Liverpool to take marry dem star...
As England dey prepare to go Qatar go hustle them first World Cup since 1966, authorities for Qatar don dey draw ear give England fans wey...
As e dey hot, we fit konfam give una say FIFA don hammer fine of 143,000 pounds on top the head of Senegal after dem investigation...