As Barcelona don lose 3-1 to Real Madrid on Sunday for El Clasico wey push them enter second for La Liga table, Barcelona coachie, oga Xavi...
Former Manchester City keeper, David James don come outside dey advise Arsenal small but mighty player, Bukayo Saka say if him wan begin win trophies, the...
Arsenal fans go like dis tory well well because one ogbonge super computer don predict say na The Gunners go break Manchester City Premier League dominance...
After only 7 matches into the season, we don dey hear now say Manchester United striker and football legend, Cristiano Ronaldo don dey plan him movement...
After becoming the club wey spend the highest money for this last transfer window, new Chelsea owner, oga Todd Boehly don dey behave like Buhari after...
My people diswan na very worwor tory as we don dey hear now say some armed robbers attack Pierre-Emerick Aubameyang house inside Barcelona for Spain, kpokpo...
Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don come outside dey draw ear give Harry Maguire say; I know say you dey vex say I no...