African football legend and the president of Cameroon Football Federation, Samuel Eto’o don come outside dey tell everybody say, una see this 2022 World Cup wey...
No be small something dey shele inside Premier League as we don dey hear now say FA don open case on top the head of Manchester...
We don dey hear now, say Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don finally agree to sell Cristiano Ronaldo for January transfer window under one...
Former Chelsea midfielder and Naija Super Eagles skippo, John Mikel Obi don finally retire from professional football. Mikel Obi dey dey 35 years and him career...
My people diswan na ogbonge revelation naim we don receive so because former Ronaldo de Lima coachie for Real Madrid, oga Fabio Capello don come outside...
Football legend, Thierry Henry don come outside dey confess say although Erling Haaland na very good striker, if them put him and Kylian Mbappe and if...
Naija Super Eagles striker, Umar Sadiq don join Real Sociedad from Almeria on top 5 years marriage contract. According to the details of the contract, Sociedad...
Real Madrid coachie, oga Carlo Ancelotti don win the Uefa Men’s coachie of the year for 2022. Carlo Ancelotti receive the award for the Uefa Champions...
Naija U-20 women’s team, the Super Falconets come from behind to beat Canada 3-1 to make sure say dem collect all the 9 points take top...
We don dey hear now say the VAR referee of dat Chelsea vs Tottenham match wey shele for Stamford Bridge on Sunday, oga Mike Dean, no...