My people e be like say Naija striker, Victor Osimhen don comot body from penarity matter for Napoli. Dis na because when Napoli win penarity kick...
Napoli striker, Victor Osimhen don knee down for ground dey apologise to him coachie and teammates for the worwor behaviour wey him behave when dem coachie,...
Arsenal goalkeeper, Aaron Ramsdale papa don tear shirt tear bra onto say Liverpool legend, Jamie Caragher, say him pikin nah olofofo wey dey pretend like sey...
Cameras for Manchester don capture Andre Onana where him car keys dey fall from him hands like person wey drink shaky-shaky daddy. This one dey happen...
Trouble don carry chair come balance for Romelu Lukaku house as e don clear sey Roc Nation wey belong to Jay Z don drop Lukaku from...
Harry Maguire former coachie for Leicester City, oga Brendan Rodgers don come outside dey point accusing finger inside the face of Manchester United fans say na...
FIFA don release dem 12 man shortlist of the official Best Player of the Year award and when we torchlight the list, we see am say...
Former Manchester United skippo, Harry Maguire don come outside dey talk say him believe say Manchester United go still give am plenty more opportunities to play...
Former Manchester City defender, Micah Richards don come outside dey confess say Cristiano Ronaldo na very wucked footballer back when him still dey play for Manchester...
Midfield general, Paul Pogba, don test positive for drug wey dem dey call testosterone. Italo media people dey sey the thing happen wen dem test am...