We don dey hear now say na Arsenal dey top table for the most indisciplined club for Premier League this season. This na after we check...
As Muslims around the world don dey prepare to start Ramadan, we don dey hear now, say Premier League referees go begin allow Muslim players to...
One former Juventus striker, Cristian Bunino don chop straight red card after match officials catch the player dey piss for one corner of the pitch during...
As everything wey dey happen for Chelsea continue to dey happen, we don dey hear now say the club don sack the man wey dey take...
After destroying Crystal Palace 4-1 for Emirates on Sunday, Arsenal winger, Bukayo Saka don come outside dey beat him chest like King Kong dey tell everybody...
The whole world of soccer shock on Monday when one Bolivian referee, Julio Gutierrez nak 42 minutes of injury time during one league match wey shele...
We don dey hear now say Arsenal players and them coachie, oga Mikel Arteta don beat their counterparts from Chelsea, Tottenham and other London clubs clear...