For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don point dem hand straight to Harry Maguire say dat Manchester United skippo wey...
We start dis morning transfer news with small vawulence because we don dey hear now say the transfer of former Chelsea midfielder, Oscar to Flamengo don...
Nottingham Forest don finally agree to sign Naija and Super Eagles striker, Emmanuel Dennis from Watford on top bride price of 20 million pounds. Diswan na...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say PSG don begin price Manchester United forward, Marcus Rashford with the mind to bring the...
For transfer news today, Chelsea striker, Timo Werner don ready to leave the club return back to him former club, Leipzig after the movement clearly no...
Today transfer news na young-young players full inside because right now we fit confirm give una say Chelsea don sign Naija blood, Carney Chukwuemeka from Aston...
For transfer news dis morning, e be like say the prodigal son of Manchester United, Cristiano Ronaldo don finally return to the club and based on...