‘We no go renew Ronaldo contract, make GOAT return back to Europe’ – Al Nassr coachie
Saudi league wan amend their law so that Messi go fit join any club with ease
Ibrahimovic na pot wey dey call kettle black – Sergio Aguero
Cristiano Ronaldo tell him agent to give am Chelsea/Bayern or get lost
Thomas Partey no dey Casemiro level – Rio Ferdinand
‘Sell Maguire, add money buy Osimhen’ – Manchester United fans to Ten Hag
‘Ronaldo follow make us jabo from Saudi Super Cup’ – Al-Nassr coachie
Guardiola say him no regret selling Jesus and Zinchenko to Arsenal
Uganda police arrest 20 Arsenal fans for celebrating without permission
‘Antony na agbado winger wey just dey fall our hand’ – Rio Ferdinand
Transfer news: Willian to join Fulham, Antony don complete Manchester United medical
Transfer news: Manchester United ready to pay £80m for Antony, Leicester don reduce Tielemans bride price to £20m
Transfer news: Chelsea dey toast €150m Leao, Manchester United wan sign new keeper
Transfer news: Chelsea want Harry Maguire, Manchester United don sign Casemiro
Transfer news: Oscar transfer to Flamengo don cast, Chelsea don agree to sign Casadei
Premier League fit begin allow player wey dem substitute to enter game back
‘If Ronaldo like make him scratch him blokos for public, who don big don big’ – Cristiano Ronaldo sister
Thomas Tuchel don warn Graham Potter say nobody send your papa for Chelsea
Barcelona go sack me if I no win trophy this season – Xavi
Make Saka dump Arsenal go join Manchester City if him wan win trophies – David James
My people e be like say this Al-Nassr coachie, oga Rudi Garcia really carry Cristiano Ronaldo for mind because we...
After Sweden big striker, Zlatan Ibrahimovic come outside dey tackle Argentina World Cup players say them no get respect, former...