Rap legend, Jay Z wey football world know sey nah correct Arsenal fan fit buy Tottenham Hotspur. People come dey wonder how person wey sey him be...
Chelsea new signing, Christopher Nkunku don come outside dey beat him chest say as una see me so, I love Chelsea die because e no matter...
The football law making body Ifab and the Professional Game Match Officials Limited (PGMOL) wey dey incharge of referees, don draw ear dey give all teams...
Arsenal don kpokpo Barcelona 5-3 for dem last pre-season match of dem tour inside USA. Although dem call am friendly match, the players use red eyes...
Former Liverpool attacker, Steve McManaman don come outside with vawulence take dey tackle Manchester United and Chelsea say, if those two clubs dey dream of to...
Former Barcelona wonder boy, Riqui Puig don come outside with anger dey point accusing finger inside the eyes of Barcelona coachie, Xavi Hernandez say Xavi pretend...
Chelsea big money winger, Mykhailo Mudryk don come outside dey tackle people wey dey call am flop for Chelsea say make dem calm down because wetin...
Naija Super Falcons don play 0-0 draw with Canada for dem Group B opener for the FIFA Women’s World Cup wey dey shele inside Australia and...
Chelsea don show Wrexham the difference between Premier League and Division 2 after hammering dem 5-0 for their pre-season friendly wey shele last night/early mor-mor. Even...
Naija legend and current Enyimba of Aba chairmo, Papilo Kanu Nwankwo don start him reign with some kind confusion mixed with vawulence after one internal memo...