As Italian Serie A dey resume this weekend, Roma coachie, oga Jose Mourinho don come outside dey yan him mind about Napoli star player, Victor Osimhen...
Former Manchester United holding midfielder, Morgan Schneiderlin don come outside with regret for him eyes dey shalaye say if to say him know say him career...
As Arsenal dey top table with the hope of lifting Premier League title by the end of the season, we don dey hear now say the...
England legend, Stuart Pearce don come outside dey talk say make everybody forget all those goals wey Erling Haaland just dey score upandan, Bukayo Saka still...
Xavi dey lead Barcelona to the first La Liga title of him tenure but no be all the players dey happy with am because Ansu Fati...
Arsenal fans dey fast and pray make Thomas Partey return from international duty without any issues but we don dey hear say their prayer no answer...
We don dey hear now say Chelsea assistant coachie, oga Anthony Barry don dump The Blues like slay queen dey dump man wey no get doings...
After Mykhailo Mudryk fumble upandan during Ukraine friendly match with England on Sunday, Premier League legend, Steven Gerrard don come outside dey shake head say this...
After the Super Eagles of Nigeria lose 1-0 to Guinea Bissau last night for Abuja, fans don dey react with provocation say in the midst of...
As Thomas Partey don travel to Ghana to play for him national team during international break, we don dey hear now say Arsenal send their best...