Naija Super Eagles striker, Umar Sadiq don join Real Sociedad from Almeria on top 5 years marriage contract. According to the details of the contract, Sociedad...
For transfer news today, former Chelsea and Arsenal winger, Willian don ready to return to EPL because we don dey hear now say the Brazilian don...
My people diswan na very worwor tory as we don dey hear now say some armed robbers attack Pierre-Emerick Aubameyang house inside Barcelona for Spain, kpokpo...
Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don come outside dey draw ear give Harry Maguire say; I know say you dey vex say I no...
Real Madrid coachie, oga Carlo Ancelotti don win the Uefa Men’s coachie of the year for 2022. Carlo Ancelotti receive the award for the Uefa Champions...
For transfer news today, we don dey hear now say Manchester United don ready to increase dem bid for Ajax attacker, Antony to 80 million pounds....
We don dey hear now say Uefa don dey chook eyes for the matter of about 20 clubs inside Europe unto say e be like say...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don dey plan to sign Rafael Leao from AC Milan. Chelsea really need attacking...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don point dem hand straight to Harry Maguire say dat Manchester United skippo wey...
Former Chelsea striker, Timo Werner don come outside dey shalaye why him get to finally leave Chelsea say: me I no get problem with Chelsea or...