Manchester United never release dem new jersey but dat new jersey wey dem never release don already dey cause problem because after the thing mistakenly go...
FIFA don release the latest world football ranking and when we torchlight the list well well, we see am say the Super Falcons of Nigeria don...
Barcelona presido, oga Joan Laporta don come outside with love for him face dey talk about Lionel Messi say: our romance with Lionel Messi never over...
Morocco girls wan impress dem 40,000 fans wey make dem start the match like say na half match dem wan play. But after 20 minutes dem...
We don dey hear now say Ajax don sign Naija Super Eagles defender, Calvin Bassey from Rangers on top total contract package of 27 million euros....
The Super Falcons of Nigeria don qualify for dem 9th straight Women’s World Cup after dem qualify for the semi finals of the Women Africa Cup of...
As e dey hot we fit confirm give una say PSG don finally sack Mauricio Pochettino as dem coachie. As e be now, na small tin...
My people no be small sontin shele for we Naija House of Representatives drugs afternoon because the honourable dem there don move motion make betting companies...
France and PSG golden boy, Kylian Mbappe don reject Real Madrid choose PSG instead but the quarrel between the two clubs on top him matter still...
My people wetin no fit happen for dis Qatar 2022 World Cup never exist because the host country don come outside dey warn fans and even...