For transfer news today, no be small sontin dey shele on top the transfer of Raphinha because we don dey hear now say Barca don ready...
My people e be like say dis Champions League wey Real Madrid win still dey pepper some people for body, especially some of the people wey...
My people diswan na very good news as we don dey hear say Super Eagles skippo, Ahmed Musa don share N100m to about 5,000 petty traders...
We don dey hear now, say Barcelona drop bid to sign Harry Maguire from Manchester United but United coachie, oga Erik Ten Haag no gree. According...
PSG Golden boy, Kylian Mbappe don come outside dey confess say; make I no lie o, for the past 2 years wey Mauricio Pochettino don dey...
My people diswan na very good news this morning because our Naija Under-17 team wey be the Golden Eaglets don win the West African Football Union...
For transfer news today, we don dey hear now say Manchester United last season top scorer, Cristiano Ronaldo don dey warn the club say dem better...
My people no be small sontin shele for we Naija House of Representatives drugs afternoon because the honourable dem there don move motion make betting companies...
France and PSG golden boy, Kylian Mbappe don reject Real Madrid choose PSG instead but the quarrel between the two clubs on top him matter still...
My people wetin no fit happen for dis Qatar 2022 World Cup never exist because the host country don come outside dey warn fans and even...