My people dis Ronaldo versus Messi bants don enter new level of vawulence after football legend, oga Marco Van Basten come outside today dey yan say:...
The first transfer news wey we go nak una dis morning na the news of Tottenham after we don hear say dem don finally agree to...
My people diswan na very worwor story as we don dey hear now say one referee inside El Salvador don kpai after players and fans join...
We don dey hear now say FIFA don dey reason how dem fit take scrap throw-in comot from the rules of football kpatakpata and introduce kick-in...
For our first transfer news today, we fit confirm give una say Liverpool don finally agree to count 100 million euros inside Ghana-must-go carry am go...
My people no be small something dey shele onto World Cup qualifying matter as we don dey hear now say some babalawo and ezemmuo inside Peru...
For transfer news this morning, we fit confirm give una say Barcelona don reject Manchester United bride price of 70 million euros to take marry Frankie...
New Manchester United coachie, oga Erik ten Hag don dey draw ear give Manchester United players dey warn dem say; This my government no be government...
This one na very worwor tory as we don dey hear now say 4 South African clubs don chop ban for life after the korokoro match...
The oga kpatakpata of police inside Paris, France, oga Didier Lallement don come outside with two knees for ground dey beg Liverpool fans say make dem...