The Golden Eaglets of Nigeria don jabo from the 2023 U17 AFCON championship after Burkina Faso beat dem 2-1 for their quarter final match wey shele...
Cristiano Ronaldo mama, Madam Dolores Aveiro don come outside dey point accusing finger give people wey dey spread rumour say her pikin wan break up him...
Chelsea legend, Claude Makelele come outside dey draw ear give everybody wey dey criticize Frank Lampard say make dem leave the poor man alone to focus...
No be small vawulence shele inside Argentina league as the Superclasico match between River Plate and Boca Juniors end with one big fight after which 6...
No be small sontin shele inside the city of Naples for Italy as we don dey hear now say somebody don shoot the son of one...
As gbege continue to dey shele for PSG unto Lionel Messi matter wey even some PSG ultras don dey protest against the GOAT, Barcelona and Argentina...
My people na different different things dey happen for this our world of football as we don dey hear now say one former professional footballer don...
Naija Under-17 national team, the Golden Eaglets don lose 1-0 for dem second Group B match inside the ongoing U17 AFCON completion wey dey shele inside...
Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside dey console Arsenal fans say make dem no too reason am say dem club don lose dis...
As Arsenal dey prepare to host Chelsea for dem London derby wey go shele for Emirates Stadium tonight, Mikel Arteta don come outside dey beg Arsenal...