This new year 2023 dey start with vawulence left right and center because we don dey hear now say Cristiano Ronaldo new coachie for him new...
Chelsea striker wey dey on loan to Inter Milan, Romelu Lukaku don come outside dey announce say him no ever wish to return to Chelsea again...
Real Madrid attacker, Vinicius Junior don come outside dey point finger inside the eyes of La Liga oga them say you see all this racism wey...
Cristiano Ronaldo transfer news dey always hit very differently and right now, we don dey hear say Al Nassr fans don begin rush the guy Number...
Them say the rejected stone fit one day become the oga kpatakpata of all the stones and right now, Folarin Balogun wey be reject for Arsenal...
France and PSG super striker, Kylian Mbappe don come outside dey respond to Emiliano Martinez unto all those insults wey the Argentina keeper insult am say...
After scoring 2 goals against Leeds last night to become the fastest player to score 20 Premier League goals in history, Manchester City big striker, Erling...
World Cup don end for Qatar but the goodness of Lionel Messi still dey live on because we don the hear now say Qatar University inside...
My people we don dey hear say Premier League don dey plan new rule to allow player wey dem don substitute due to concussion injury for...
My people this one na very bad story as we don dey hear now say Argentina World Cup celebration don end in sorrow tears and blood...