The greatest player to ever play the game, Pele don die and them don bury am but the country of Cape Verde want make sure say...
This Cristiano Ronaldo £173 million transfer to Al Nassr still dey cause plenty wahala because we don dey hear now say one of the reasons why...
Manchester United keeper on loan to Nottingham Forest, Dean Henderson don come outside dey point hand give the Old Trafford club say na them be the...
Karim Benzema agent, oga Karim Djaziri don come outside dey tackle France coachie, oga Didier Deschamps and the entire France coaching team say them make big...
As some Manchester United fans don dey provoke dey para say the club no finally sign Cody Gakpo come Old Trafford, the club oga dem don...
As we don dey warm up dey prepare for the return of Premier League wey go restart today, one Ogbonge computer wey them dey call supercomputer don...
We don dey hear now say France FA don officially file complaint on top Emiliano Martinez matter unto the way the Argentina keeper take dey mock...
Former Super Eagles coachie, oga Gernot Rorh don come outside dey confess the reason wey make Naija football no dey the same level with Morocco own...
My people this one na very bad story as we don dey hear now say Argentina World Cup celebration don end in sorrow tears and blood...
Former Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey shake head and draw ear give the current Chelsea coachie, oga Graham Potter say: I see...