The whole world of soccer shock on Monday when one Bolivian referee, Julio Gutierrez nak 42 minutes of injury time during one league match wey shele...
We don dey hear now say Arsenal players and them coachie, oga Mikel Arteta don beat their counterparts from Chelsea, Tottenham and other London clubs clear...
As Arsenal continue dem fine display take beat Fulham and continue dem title chase, Sky Sport pundit, Jamie Redknapp don come outside dey announce say Martin...
We don dey hear now say Spanish giant, Barcelona fit miss next season UCL after prosecutors sue the club for corruption, say them pay £7.4 million...
After Al-Nassr lose 1-0 to them bitter rivals, Al Ittihad wey Ittihad take overtake them on top Saudi League table, the club fans don come outside...
As Lionel Messi don dey approach the end of him football career, many people dey expect say him go finally leave Europe go play for one...
That 7-0 demolition wey Liverpool demolish Manchester United still dey pain many of them fans and legends sotay them dey find scapegoat upanadan. Now, Paul Scholes...
As Chelsea dey struggle to score goals wey dem go take win matches, Premier League legend, Rio Ferdinand don come outside dey draw ear give Graham...
As Antony still dey struggle to make any kind of impression for Manchester United, football legend, Marco Van Basten don come outside dey shalaye say Antony...
Former Liverpool attacker, Sadio Mane score many many goals during him time for the club. But even himself no score goals reach Mohamed Salah wey currently...