Despite the balabu and bulaba wey Chelsea dey play under Frank Lampard, we don dey hear now say the club don decide to allow the Chelsea legend...
My people diswan na very good news as we don hear now say all the 26 players wey Naija carry join Golden Eaglets to go play...
As the 2023 Under-17 African Cup of Nations don dey ready to kick off for Algeria, the Confederation of African Football (CAF) don come outside dey...
After that disgraceful 6-1 kponking wey Tottenham chop away for Newcastle home on Sunday, one of their legend, oga Chris Waddle don come outside with anger...
After Premier League clubs ban the advertising of gambling companies on top dem jersey starting from 2026, some Nigerian youths don come outside dey react to...
One woman lawyer wey be SAN inside Saudi Arabia don carry petition go court say make dem deportat Al-Nassr striker, Cristiano Ronaldo from the country because...
As Arsenal dey fumble and grumble and threaten to bottle this Premier League title like bottling company, Manchester United legend, Rio Ferdinand don come outside dey...
We don dey hear now say one Crystal Palace fan don finally die for hospital after danfo jam am for London while celebrating their win over...
As the katakata continue dey happen inside the career of PSG superstar, Kylian Mbappe, former Chelsea winger, Florent Malouda don come outside dey draw ear give...
We don dey hear now say one Iraqi footballer don chop ogbonge ban of two years after him try to fight referee wey nak am 2...