Chelsea new signing, Christopher Nkunku don come outside dey beat him chest say as una see me so, I love Chelsea die because e no matter...
The football law making body Ifab and the Professional Game Match Officials Limited (PGMOL) wey dey incharge of referees, don draw ear dey give all teams...
Former Liverpool attacker, Steve McManaman don come outside with vawulence take dey tackle Manchester United and Chelsea say, if those two clubs dey dream of to...
Chelsea big money winger, Mykhailo Mudryk don come outside dey tackle people wey dey call am flop for Chelsea say make dem calm down because wetin...
My people no be only Naija politicians dey like use superstar name take cash out because the Mayor of Miami, Francis Suarez don plan how to...
Newcastle United midfield jagaban, Bruno Guimaraes, don come outside for market square dey confess give the whole public sey him hate to play against Manchester City...
We don dey hear now say Napoli Presido, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey point hand give Manchester United say una wey wan buy Victor Osimhen,...
Former Chelsea and Naija Super Eagles midfielder, John Obi Mikel don come outside dey confess say after him dump Manchester United sign for Chelsea, him begin...
FIFA don mark Zambian female football eruku, Barbra Banda say she dey okay to play for the 2023 FIFA Women’s World Cup wey dey shele for...
PSG Presido, oga Nasser Al-Khelaifi don come outside with alarm dey hala say, the Kylian Mbappe wey him know o, no be promise and fail therefore...