For transfer news dis morning, we fit confirm give una say Arsenal don finally begin spend dem money inside transfer market after the club agree to...
My people no be small sontin dey shele inside Brazil as we don dey hear now say fans of Brazilian Serie A club, Botafogo don carry...
The first transfer news wey we go nak una dis morning na the news of Tottenham after we don hear say dem don finally agree to...
We don dey hear now say FIFA don dey reason how dem fit take scrap throw-in comot from the rules of football kpatakpata and introduce kick-in...
For our first transfer news today, we fit confirm give una say Liverpool don finally agree to count 100 million euros inside Ghana-must-go carry am go...
My people no be small something dey shele onto World Cup qualifying matter as we don dey hear now say some babalawo and ezemmuo inside Peru...
For transfer news this morning, Liverpool don ready to empty dem bank account, remove all the money wan dem put for esusu, even break dem kolo...
For transfer news this morning, we don dey hear say Bayern Munich don ready to launch another marriage proposal give Liverpool to take marry dem star...