World boxing champion, Tyson Fury don become the new shirt sponsor of him village club, Morecambe FC. Morecambe dey play inside English League 1 and dis...
For transfer news today, we don dey hear now say Ajax central defender, Lisandro Martinez don finally agree to join Manchester United on top 46 million...
For transfer news dis morning, e be like say dis transfer season na hijack season because immediately after we confirm say Barca don complete the hijacking...
We don dey hear now say Germany and Bayern Munich winger, Serge Gnabry don come outside dey shalaye say him no fit play for any other...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don ready to chance Manchester United for the race to sign Frenkie de Jong...
Naija women national team, the Super Falcons don finally push-and-start dem Women African Cup of Nations (WAFCON) campaign after dem kpokpo Botswana Women 2-0 for dem...
My people dis tory no too sweet for ear because the Naija women national team, the Super Falcons don launch dem campaign for the Women’s African...
My people we don dey hear now say the Confederation of African Football, CAF, don postpone the AFCON wey suppose shele next year 2023 to 2024....
We don see different different kind of technology wey FIFA carry enter football. From goal line technology wey dey show refs say ball wey be goal...
The Confederation of African Football, CAF, don release the long list nomination for the CAF Awards 2022. When we torchlight dat list, we see am say...