Mykhailo Mudryk don sign for Chelsea but the transfer still dey cause plenty gbege because we don dey hear now say one of the main reason...
While many Chelsea fans dey happy say their new owner, oga Todd Boehly dey splash money take sign plenty young players join the club, the story...
After Barcelona kpokpo Real Madrid 3-1 to win the Spanish Super Cup, and after many people don dey call am ‘humiliation’ and ‘disgrace’, Madrid coachie, oga...
After Fulham beat Chelsea 2-1 for them west-London derby wey shele last night, Thiago Silva wife, Isabelle don come outside dey cry and complain say the...
Cristiano Ronaldo fit be many things to many people but one thing wey we no go call am na stingy or say him no dey help...
We don dey hear now say our Nigerian Premier Football League (NPFL) don rank number 10 best league for the whole Africa. This na according to...
Following Cristiano Ronaldo move to Al Nassr inside Saudi Arabia, many football fans don dey wonder whether we go ever see him and Messi share the...
After demolishing Chelsea 4-0 for them FA Cup third round match wey shele for Etihad on Sunday, Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside...
We don dey hear now, say FA don open case on top the head of Arsenal unto the kind agbero motorpark behaviour wey them players carry...
My people e be like say age grade football no be anybody mate again as we don dey hear now say at least 32 Under-17 Cameroon...