After camera catch Spanish FA chairman, Luis Rubiales dey kiss Spain women player, Jenni Hermoso, and as some people don dey blast the man say why...
Football legend, Lionel Messi don come outside dey confess about him movement to PSG say the truth be say him no plan to join the French...
We don dey hear now say La Liga oga dem don unveil Saudi Arabia as the new sponsor of the league starting from the season. According...
ActionAid Australia, the CFMEU Manufacturing Division, and over 50 organisations including Human Rights Watch don join football fans around the world to tell NIKE to pay...
International Federation of Professional Footballers wey be FIFPRO for short don chuk mouth for the money wahala between the Nigerian Football Federation (NFF) and the Super...
England women attacker, Lauren James don come outside with sorry for her eyes dey apologize give Nigerian women defender and one of our darling Super Falcons...
We don dey hear now say RB Leipzig defender, Josko Gvardiol give Manchester City condition say dem must agree to play friendly match with Leipzig before...
Taiwo Awoniyi club, Nothingham Forest don enter one chance as e don clear sey dem dey owe players and agents millions of pounds onto bonuses wey...
Liverpool midfielder, Thiago Alcantara don buy market from former Liverpool, Bayern Munich and Germany midfield jagaban, Didi Hamann. Football world know sey Didi nor dey look...
Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside with two knees for ground dey beg FIFA say make dem do something about Saudi Arabia League and...