Diswan no be small matter o, as we don dey hear say crime fighters inside UK wey dem dey call the National Crime Agency don begin...
Former Arsenal, Manchester City and Real Madrid striker, Emmanuel Adebayor don win FIFA case against him former club inside Paraguay League after him claim say dem...
My people no be small sontin dey shele inside Brazil as we don dey hear now say fans of Brazilian Serie A club, Botafogo don carry...
My people dis Ronaldo versus Messi bants don enter new level of vawulence after football legend, oga Marco Van Basten come outside today dey yan say:...
My people diswan na very worwor story as we don dey hear now say one referee inside El Salvador don kpai after players and fans join...
We don dey hear now say FIFA don dey reason how dem fit take scrap throw-in comot from the rules of football kpatakpata and introduce kick-in...
This one na very worwor tory as we don dey hear now say 4 South African clubs don chop ban for life after the korokoro match...
Real Madrid and Austria superstar defender, David Alaba don come outside dey shalaye say this Ralf Rangnick wey people just dey bad mouth anyhow, the guy...
For transfer news this morning, we don dey hear say Bayern Munich don ready to launch another marriage proposal give Liverpool to take marry dem star...