Naija legend and current Enyimba of Aba chairmo, Papilo Kanu Nwankwo don start him reign with some kind confusion mixed with vawulence after one internal memo...
Manchester United don finally remove the captaincy from the hand of Harry Maguire after more than 3 years. Na Maguire himself confirm the tori for Twitter...
As e dey hot we don dey hear now say FIFA don hammer one big ban on top the head of Cristiano Ronaldo club, Al-Nassr, say...
Newcastle United midfield jagaban, Bruno Guimaraes, don come outside for market square dey confess give the whole public sey him hate to play against Manchester City...
We don dey hear now say Napoli Presido, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey point hand give Manchester United say una wey wan buy Victor Osimhen,...
Former Chelsea and Naija Super Eagles midfielder, John Obi Mikel don come outside dey confess say after him dump Manchester United sign for Chelsea, him begin...
Former Manchester United goalie, David De Gea, don finally sign divorce papers with United after 12 years of marriage. The number 1 announce this afternoon as...
No be small sontin dey shele inside the camp of Naija Super Falcons as we don dey hear now say the players dey plan to strike...
Former Germany international, Bastian Schweinsteiger don come outside dey point accusing finger inside Pep Guardiola eyes say the Manchester City coachie follow for the reasons wey...
As Kano Pillars don finally regain promotion back to Naija top flight wey be the Nigeria Professional Football League (NPFL), the oga of the All Nigeria...