Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don come outside dey draw ear give Harry Maguire say; I know say you dey vex say I no...
We don dey hear now say Uefa don dey chook eyes for the matter of about 20 clubs inside Europe unto say e be like say...
Former Chelsea striker, Timo Werner don come outside dey shalaye why him get to finally leave Chelsea say: me I no get problem with Chelsea or...
We don dey hear now say England FA don open file on top Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel head unto some kind things wey him talk...
The Confederation of African Football, CAF, don ready to unveil the African Super League wey go be one big ogbonge competition just like the European Super...
We don dey hear now say new Chelsea defender, Kalidou Koulibaly receive the biggest shock of him life when him try to call former Chelsea skippo...
Napoli owner, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey yan say; time don reach when my club go stop to dey sign African players because...
E be like say we no go see too many matches wey players take the knee before kick off because EPL players don come outside dey...
We don dey hear now say Manchester United big egunu, Cristiano Ronaldo wey dey waka upandan since dey find buyer, e be like the bobo don...
Omo no be small sontin dey shele for the life of Neymar as we don dey hear say the Brazil number 10 get case to answer...