This 2023 African Cup of Nations (AFCON 2023) don dey tie wrapper. And after the Black Stars of Ghana squander 2-0 lead to finally draw Mozambique...
Nigerian Professional Football League don dey high tempo and after Enyimba enter Ibadan go beat Shooting Stars 2-1 for them own backyard on Sunday, Enyimba don...
Former Togolese big striker, Emmanuel Adebayor don come outside dey blast Cameroon goalie, Andre Onana for joining them national team for the African Cup of Nations...
Former Chelsea and Super Eagles midfielder, John Obi Mikel don come outside with red eyes dey tell Chelsea owner, Todd Boehly say make him no reason...
The African Cup of Nations (AFCON 2023) don dey gather momentum as we don begin see different different kind of shocking results wey go show you...
As Spanish FA don carry dem Super Cup to go play for Saudi Arabia so, Barcelona don dey draw ear give dem LGBTQ fans say, as...
Guinea midfielder, Morlaye Sylla name nor dey the list of players wey go play this CAF African Cup of Nations wey go take place for Ivory...