England women attacker, Lauren James don come outside with sorry for her eyes dey apologize give Nigerian women defender and one of our darling Super Falcons...
No be only good good thing dey happen inside Miami since wey Lionel Messi enter the city because we don dey hear now say one Lionel...
We don dey hear now say FIFA don finally dey investigate the coachie of Zambia Women’s football team, oga Bruce Mwape for sexually harassing him own...
Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside with two knees for ground dey beg FIFA say make dem do something about Saudi Arabia League and...
Chelsea new signing, Christopher Nkunku don come outside dey beat him chest say as una see me so, I love Chelsea die because e no matter...
Arsenal don kpokpo Barcelona 5-3 for dem last pre-season match of dem tour inside USA. Although dem call am friendly match, the players use red eyes...
Former Liverpool attacker, Steve McManaman don come outside with vawulence take dey tackle Manchester United and Chelsea say, if those two clubs dey dream of to...
Former Barcelona wonder boy, Riqui Puig don come outside with anger dey point accusing finger inside the eyes of Barcelona coachie, Xavi Hernandez say Xavi pretend...
Chelsea big money winger, Mykhailo Mudryk don come outside dey tackle people wey dey call am flop for Chelsea say make dem calm down because wetin...
Naija Super Falcons don play 0-0 draw with Canada for dem Group B opener for the FIFA Women’s World Cup wey dey shele inside Australia and...