After collecting dat humiliating 3-0 flogging inside Old Trafford, Manchester United coachie, oga Erik ten Hag don come outside dey announce to the world say him...
As e dey hot, we don dey hear say one footballer inside American League, Yohance Alexander don threaten to stab referee if him catch am for...
We don dey hear now say Senegal striker, Sadio Mane don buy one football club inside France wey dem dey call Bourges Foot 18. The club...
We don see footballers wey retire to pursue different kind opportunity like teaching, coaching and even driving taxi. But former Super Falcons striker, Desire Oparanozie don...
One former Portsmouth player wey abandon him professional football career to focus on secondary school teaching job don come outside dey shalaye say him no regret...
No be small sontin dey shele between two former teammates because football legend, Zlatan Ibrahimovic don come outside dey blast him former Inter Milan teammate, Mario...
We don dey hear now say one Italian referee wey snob the handshake of him woman assistant, Juan Luca Sacchi, don dey warm up to collect...
My people e be like say Naija striker, Victor Osimhen don comot body from penarity matter for Napoli. Dis na because when Napoli win penarity kick...
Napoli striker, Victor Osimhen don knee down for ground dey apologise to him coachie and teammates for the worwor behaviour wey him behave when dem coachie,...
Harry Maguire former coachie for Leicester City, oga Brendan Rodgers don come outside dey point accusing finger inside the face of Manchester United fans say na...