As injury continue to dey carry Chelsea go where them no know, we don dey hear now say the London club don dey chook eyes inside...
This Cristiano Ronaldo £173 million transfer to Al Nassr still dey cause plenty wahala because we don dey hear now say one of the reasons why...
Manchester United keeper on loan to Nottingham Forest, Dean Henderson don come outside dey point hand give the Old Trafford club say na them be the...
Cristiano Ronaldo transfer news dey always hit very differently and right now, we don dey hear say Al Nassr fans don begin rush the guy Number...
As some Manchester United fans don dey provoke dey para say the club no finally sign Cody Gakpo come Old Trafford, the club oga dem don...
As many people don dey criticize Cristiano Ronaldo for dat interview wey him tackle everybody for Manchester United, Ronaldo sister, Katia Aveiro don come outside dey...
No be small something dey shele inside Premier League as we don dey hear now say FA don open case on top the head of Manchester...
We don dey hear now, say Manchester United coachie, oga Erik Ten Hag don finally agree to sell Cristiano Ronaldo for January transfer window under one...
After only 7 matches into the season, we don dey hear now say Manchester United striker and football legend, Cristiano Ronaldo don dey plan him movement...
After Manchester United kpokpo Arsenal 3-1 to end the Gunners unbeaten run and winning streak dis season, Arsenal coachie, oga Mikel Arteta don come outside dey...