After collecting dat humiliating 3-0 flogging inside Old Trafford, Manchester United coachie, oga Erik ten Hag don come outside dey announce to the world say him...
Cameras for Manchester don capture Andre Onana where him car keys dey fall from him hands like person wey drink shaky-shaky daddy. This one dey happen...
Former Manchester United skippo, Harry Maguire don come outside dey talk say him believe say Manchester United go still give am plenty more opportunities to play...
Midfield general, Paul Pogba, don test positive for drug wey dem dey call testosterone. Italo media people dey sey the thing happen wen dem test am...
As e dey hot, we don dey hear now say Manchester United don sack their winger Mason Greenwood with immediate alacrity. This one dey come after...
As e dey hot, that referee wey officiate Manchester United vs Wolves match last night no go officiate any Premier League match next week. This na...
Manchester United women fans don dey plan to protest against Mason Greenwood returning to play for the first team. According to the fans, dem no expect...
Former Liverpool attacker, Steve McManaman don come outside with vawulence take dey tackle Manchester United and Chelsea say, if those two clubs dey dream of to...
Manchester United don finally remove the captaincy from the hand of Harry Maguire after more than 3 years. Na Maguire himself confirm the tori for Twitter...
We don dey hear now say Napoli Presido, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey point hand give Manchester United say una wey wan buy Victor Osimhen,...