For transfer news today, we don dey hear now say Ajax central defender, Lisandro Martinez don finally agree to join Manchester United on top 46 million...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Chelsea don ready to chance Manchester United for the race to sign Frenkie de Jong...
We don dey hear now say Barcelona don dey behave like some Nigerian state governments wey dey owe workers salary because the salary wey dem dey...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Manchester United attacker, Cristiano Ronaldo don ready to accept hooge pay cut just to fit...
We don dey hear now, say Barcelona drop bid to sign Harry Maguire from Manchester United but United coachie, oga Erik Ten Haag no gree. According...
For Transfer news today, we don dey hear say Taiwo Awoniyi fit dey play for EPL by the start of next season as Nottingham Forest wey...
Former Manchester United midfielder, Paul Pogba don come outside with provocation dey point hand inside the eyes of the club oga dem say walai talai the...
New Manchester United coachie, oga Erik ten Hag don dey draw ear give Manchester United players dey warn dem say; This my government no be government...
Real Madrid and Austria superstar defender, David Alaba don come outside dey shalaye say this Ralf Rangnick wey people just dey bad mouth anyhow, the guy...