My people this one na very worwor tory as we don dey hear now say former Brazil and Barcelona defender, Dami Alves don find himself inside...
After Barcelona kpokpo Real Madrid 3-1 to win the Spanish Super Cup, and after many people don dey call am ‘humiliation’ and ‘disgrace’, Madrid coachie, oga...
Ronaldinho leave many legacies for football but one of the biggest legacy wey him fit leave na to give us another of himself. And we don...
As Barcelona don lose 3-1 to Real Madrid on Sunday for El Clasico wey push them enter second for La Liga table, Barcelona coachie, oga Xavi...
My people diswan na very worwor tory as we don dey hear now say some armed robbers attack Pierre-Emerick Aubameyang house inside Barcelona for Spain, kpokpo...
We don dey hear now say Uefa don dey chook eyes for the matter of about 20 clubs inside Europe unto say e be like say...
Today transfer news na young-young players full inside because right now we fit confirm give una say Chelsea don sign Naija blood, Carney Chukwuemeka from Aston...
Omo no be small sontin dey shele for the life of Neymar as we don dey hear say the Brazil number 10 get case to answer...
Barcelona presido, oga Joan Laporta don come outside with love for him face dey talk about Lionel Messi say: our romance with Lionel Messi never over...
Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey faya Barcelona oga dem say; una no even rate Cesar Azpilicueta at all. Because if to say...