As Spanish FA don carry dem Super Cup to go play for Saudi Arabia so, Barcelona don dey draw ear give dem LGBTQ fans say, as...
Arsenal don kpokpo Barcelona 5-3 for dem last pre-season match of dem tour inside USA. Although dem call am friendly match, the players use red eyes...
Former Barcelona wonder boy, Riqui Puig don come outside with anger dey point accusing finger inside the eyes of Barcelona coachie, Xavi Hernandez say Xavi pretend...
As gbege continue to dey shele for PSG unto Lionel Messi matter wey even some PSG ultras don dey protest against the GOAT, Barcelona and Argentina...
After one TV presenter open mouth wey him take dey chop cocoyam take talk say this La Liga wey Barcelona wan win so na the cheapest...
Ronaldinho pikin, Joao Mendes don finally play him first match for Barcelona but the boy debut end in disaster as fans wey watch the match don come...
We don dey hear now say Barcelona don start the process of bringing Lionel Messi back to the Camp Nou because their Vice President, oga Rafa...
Xavi dey lead Barcelona to the first La Liga title of him tenure but no be all the players dey happy with am because Ansu Fati...
We don dey hear now say Spanish giant, Barcelona fit miss next season UCL after prosecutors sue the club for corruption, say them pay £7.4 million...
As one report don expose come outside say Barcelona count €1.4 million inside Ghana must go pay to one company wey belong to the former Vice...