Bayern Munich coachie, oga Julian Nagelsmann don come outside dey complain say: Abeg make una come help me understand Barcelona because the kind miracle wey dey...
For transfer news dis morning, e be like say dis transfer season na hijack season because immediately after we confirm say Barca don complete the hijacking...
We don dey hear now say Barcelona don dey behave like some Nigerian state governments wey dey owe workers salary because the salary wey dem dey...
As Barcelona don complete the signing of both Franck Kessie from AC Milan and Andreas Christensen from Chelsea, we don dey hear now say the club...
For transfer news today, no be small sontin dey shele on top the transfer of Raphinha because we don dey hear now say Barca don ready...
We don dey hear now, say Barcelona drop bid to sign Harry Maguire from Manchester United but United coachie, oga Erik Ten Haag no gree. According...
For transfer news today, we don dey hear now say Manchester United last season top scorer, Cristiano Ronaldo don dey warn the club say dem better...
For transfer news dis morning, we fit confirm give una say Arsenal don finally begin spend dem money inside transfer market after the club agree to...
The first transfer news wey we go nak una dis morning na the news of Tottenham after we don hear say dem don finally agree to...