Chelsea don show Wrexham the difference between Premier League and Division 2 after hammering dem 5-0 for their pre-season friendly wey shele last night/early mor-mor. Even...
Manchester United don finally remove the captaincy from the hand of Harry Maguire after more than 3 years. Na Maguire himself confirm the tori for Twitter...
Newcastle United midfield jagaban, Bruno Guimaraes, don come outside for market square dey confess give the whole public sey him hate to play against Manchester City...
FIFA don mark Zambian female football eruku, Barbra Banda say she dey okay to play for the 2023 FIFA Women’s World Cup wey dey shele for...
Former Manchester United goalie, David De Gea, don finally sign divorce papers with United after 12 years of marriage. The number 1 announce this afternoon as...