PSG Golden boy, Kylian Mbappe don come outside dey confess say; make I no lie o, for the past 2 years wey Mauricio Pochettino don dey...
France and PSG golden boy, Kylian Mbappe don reject Real Madrid choose PSG instead but the quarrel between the two clubs on top him matter still...
Real Madrid don finally unveil Antonio Rudiger as dem new player after collecting the guy on top free transfer from Chelsea. Rudiger complete him medical earlier...
My people diswan na confession time o, as former Brazil and Real Madrid right back, Cicinho don come outside with tears of regret for him eyes...
The first transfer news wey we go nak una dis morning na the news of Tottenham after we don hear say dem don finally agree to...