As the katakata continue dey happen inside the career of PSG superstar, Kylian Mbappe, former Chelsea winger, Florent Malouda don come outside dey draw ear give...
After Real Madrid kpokpo Chelsea 2-0 for dem UCL quarter final first leg wey shele last night for Santiago Bernabeu, Chelsea coachie, oga Frank Lampard don...
After one TV presenter open mouth wey him take dey chop cocoyam take talk say this La Liga wey Barcelona wan win so na the cheapest...
After Real Madrid manage play 0-0 draw with Real Betis on Sunday night, dem coachie, oga Carlo Ancelotti don come outside dey announce say diswan wey...
After Barcelona kpokpo Real Madrid 3-1 to win the Spanish Super Cup, and after many people don dey call am ‘humiliation’ and ‘disgrace’, Madrid coachie, oga...
Real Madrid attacker, Vinicius Junior don come outside dey point finger inside the eyes of La Liga oga them say you see all this racism wey...
As Barcelona don lose 3-1 to Real Madrid on Sunday for El Clasico wey push them enter second for La Liga table, Barcelona coachie, oga Xavi...
My people diswan na ogbonge revelation naim we don receive so because former Ronaldo de Lima coachie for Real Madrid, oga Fabio Capello don come outside...
Real Madrid coachie, oga Carlo Ancelotti don win the Uefa Men’s coachie of the year for 2022. Carlo Ancelotti receive the award for the Uefa Champions...
My people e be like say dis Champions League wey Real Madrid win still dey pepper some people for body, especially some of the people wey...