As Chelsea oga dem don finally give up and sack their coachie, oga Graham Potter, Chelsea women coachie, Emma Hayes don come outside dey shake head...
We don dey hear now say Chelsea assistant coachie, oga Anthony Barry don dump The Blues like slay queen dey dump man wey no get doings...
As everything wey dey happen for Chelsea continue to dey happen, we don dey hear now say the club don sack the man wey dey take...
As Chelsea dey struggle to score goals wey dem go take win matches, Premier League legend, Rio Ferdinand don come outside dey draw ear give Graham...
As Chelsea continue to dey play igbakugba wey don make dem fans begin give up on football, we don dey hear now say Chelsea oga dem,...
As Arsenal don begin fumble dey behave like push and start danfo for league, former Arsenal coachie, oga Arsene Wenger don come outside dey draw ear...
After Arsenal sign Jorginho from Chelsea on transfer deadline day wey many Arsenal fans don dey shake head dey frown say them no too trust that...
My people no be small something dey shele for the career of Pierre-Emerick Aubameyang as we don dey hear now say Chelsea don remove the former...
E be like say na anger and red eyes naim Chelsea take enter this January transfer window as we don dey hear now say after spending...
As Liverpool dey warm up to face Chelsea for early kick off on Saturday, Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside dey shalaye say the...