As Barcelona don complete the signing of both Franck Kessie from AC Milan and Andreas Christensen from Chelsea, we don dey hear now say the club...
For transfer news today, no be small sontin dey shele on top the transfer of Raphinha because we don dey hear now say Barca don ready...
Real Madrid don finally unveil Antonio Rudiger as dem new player after collecting the guy on top free transfer from Chelsea. Rudiger complete him medical earlier...
As Inter Milan dey ready to collect Chelsea striker, Romelu Lukaku back on loan, we don dey hear now say Inter Milan been no dey plan...
For transfer news this morning, we fit confirm give una say Barcelona don reject Manchester United bride price of 70 million euros to take marry Frankie...