As Arsenal dey ready to jam Manchester United for Old Trafford on Sunday wey many people don dey wonder whether dem go fit maintain their winning...
We don dey hear now say Uefa don dey chook eyes for the matter of about 20 clubs inside Europe unto say e be like say...
We don dey hear now say Leicester city don hammer bride price of 85 million pounds on top the head of dem defender, Wesley Fofana. Dis...
For transfer news dis morning, e be like say the prodigal son of Manchester United, Cristiano Ronaldo don finally return to the club and based on...
For transfer news dis morning, we fit confirm give una say Barcelona coachie don carry waka enter the office of dem presido, oga Juan Laporte. When...
For transfer news today, we don dey hear now say Ajax central defender, Lisandro Martinez don finally agree to join Manchester United on top 46 million...
We don dey hear now say Germany and Bayern Munich winger, Serge Gnabry don come outside dey shalaye say him no fit play for any other...
Arsenal don complete the signing of Gabriel Jesus from EPL Champions, Manchester City on top 45 million pounds contract. Immediately the bobo land for Emirates na...
For Transfer news today, we don dey hear say Taiwo Awoniyi fit dey play for EPL by the start of next season as Nottingham Forest wey...
Diswan no be small matter o, as we don dey hear say crime fighters inside UK wey dem dey call the National Crime Agency don begin...