We don dey hear now say new Chelsea defender, Kalidou Koulibaly receive the biggest shock of him life when him try to call former Chelsea skippo...
Napoli owner, oga Aurelio De Laurentiis don come outside dey yan say; time don reach when my club go stop to dey sign African players because...
Today transfer news na young-young players full inside because right now we fit confirm give una say Chelsea don sign Naija blood, Carney Chukwuemeka from Aston...
E be like say we no go see too many matches wey players take the knee before kick off because EPL players don come outside dey...
We don dey hear now say Leicester city don hammer bride price of 85 million pounds on top the head of dem defender, Wesley Fofana. Dis...