Former Barcelona wonder boy, Riqui Puig don come outside with anger dey point accusing finger inside the eyes of Barcelona coachie, Xavi Hernandez say Xavi pretend...
Today transfer news na young-young players full inside because right now we fit confirm give una say Chelsea don sign Naija blood, Carney Chukwuemeka from Aston...