No be small sontin dey shele as we don dey hear now say Manchester City fit suffer points deduction after Premier League oga sue them to...
Mykhailo Mudryk don sign for Chelsea but the transfer still dey cause plenty gbege because we don dey hear now say one of the main reason...
After Gary Neville predict say despite Arsenal fine form them no go still win Premier League, Gunners fan, Piers Morgan don come outside dey challenge the...
After demolishing Chelsea 4-0 for them FA Cup third round match wey shele for Etihad on Sunday, Manchester City coachie, oga Pep Guardiola don come outside...
As we don dey warm up dey prepare for the return of Premier League wey go restart today, one Ogbonge computer wey them dey call supercomputer don...
My people we don dey hear say Premier League don dey plan new rule to allow player wey dem don substitute due to concussion injury for...
Former Chelsea coachie, oga Thomas Tuchel don come outside dey shake head and draw ear give the current Chelsea coachie, oga Graham Potter say: I see...
As Arsenal lose them 1-0 lead to finally play 1-1 draw with Southampton on Sunday, one ogbonge football critic for UK, oga Ian Ladyman don come...
Former Manchester City keeper, David James don come outside dey advise Arsenal small but mighty player, Bukayo Saka say if him wan begin win trophies, the...
Arsenal fans go like dis tory well well because one ogbonge super computer don predict say na The Gunners go break Manchester City Premier League dominance...