Football legend and owner of Inter Miami, oga David Beckham don come outside dey yan say him no blame anybody wey dey talk say Lionel Messi...
Football legend, Lionel Messi don come outside dey confess about him movement to PSG say the truth be say him no plan to join the French...
No be only good good thing dey happen inside Miami since wey Lionel Messi enter the city because we don dey hear now say one Lionel...
My people no be only Naija politicians dey like use superstar name take cash out because the Mayor of Miami, Francis Suarez don plan how to...
As gbege continue to dey shele for PSG unto Lionel Messi matter wey even some PSG ultras don dey protest against the GOAT, Barcelona and Argentina...
As PSG ultras continue to dey boo Lionel Messi anytime him enter pitch or even touch football, former PSG striker, Zlatan Ibrahimovic don come outside dey...
We don dey hear now say Al-Hilal inside Saudi Arabia league don finally ready to do something on top Lionel Messi head because right now dem...
We don dey hear now say Barcelona don start the process of bringing Lionel Messi back to the Camp Nou because their Vice President, oga Rafa...
We don dey hear now say Saudi Arabia league club, Al-Hilal don dey prepare to nak Lionel Messi ogbonge contract of £194 million per year to...
As Lionel Messi don dey approach the end of him football career, many people dey expect say him go finally leave Europe go play for one...