E be like say Lionel Messi no plan to quit playing football anytime soon because the living legend don come outside dey yan say as him...
E be like say na Saudi league everything dey happen now as we don dey hear now say the league oga them don dey plan to...
After Sweden big striker, Zlatan Ibrahimovic come outside dey tackle Argentina World Cup players say them no get respect, former Argentina striker, Sergio Aguero don come...
Na every day by day Cristiano Ronaldo and Lionel Messi dey prove say na them be GOAT as we don dey hear now say one Saudi...
Cristiano Ronaldo fit be many things to many people but one thing wey we no go call am na stingy or say him no dey help...
Following Cristiano Ronaldo move to Al Nassr inside Saudi Arabia, many football fans don dey wonder whether we go ever see him and Messi share the...
My people no be small something dey shele because we don dey hear now say that World Cup trophy wey Lionel Messi carry take dey buga...
This new year 2023 dey start with vawulence left right and center because we don dey hear now say Cristiano Ronaldo new coachie for him new...
France and PSG super striker, Kylian Mbappe don come outside dey respond to Emiliano Martinez unto all those insults wey the Argentina keeper insult am say...
World Cup don end for Qatar but the goodness of Lionel Messi still dey live on because we don the hear now say Qatar University inside...