As Arsenal continue dem fine display take beat Fulham and continue dem title chase, Sky Sport pundit, Jamie Redknapp don come outside dey announce say Martin...
We don dey hear now say Spanish giant, Barcelona fit miss next season UCL after prosecutors sue the club for corruption, say them pay £7.4 million...
After Al-Nassr lose 1-0 to them bitter rivals, Al Ittihad wey Ittihad take overtake them on top Saudi League table, the club fans don come outside...
As Lionel Messi don dey approach the end of him football career, many people dey expect say him go finally leave Europe go play for one...
That 7-0 demolition wey Liverpool demolish Manchester United still dey pain many of them fans and legends sotay them dey find scapegoat upanadan. Now, Paul Scholes...
As Arsenal dey hustle to win dem first Premier League title in nearly 20 years, e be like say dem no even fit celebrate winning match...
After Real Madrid manage play 0-0 draw with Real Betis on Sunday night, dem coachie, oga Carlo Ancelotti don come outside dey announce say diswan wey...
Football legend, Cristiano Ronaldo don win the Player of the Month award inside the Saudi Arabia Pro League for the month of February. The highest-paid player...