We don dey hear now say the VAR referee of dat Chelsea vs Tottenham match wey shele for Stamford Bridge on Sunday, oga Mike Dean, no...
We don dey hear now say EPL referee, oga Kevin Friend don retire from officiating. Oga Friend go join other EPL referees like Mike Dean, Martin...