As Chelsea dey prepare to play Luton Town for Premier League later today, dem coachie, oga Mauricio Pochettino don come outside dey beat him chest say...
Chelsea big money winger, Mykhailo Mudryk don come outside dey tackle people wey dey call am flop for Chelsea say make dem calm down because wetin...
Despite the balabu and bulaba wey Chelsea dey play under Frank Lampard, we don dey hear now say the club don decide to allow the Chelsea legend...
As e dey hot we fit confirm give una say PSG don finally sack Mauricio Pochettino as dem coachie. As e be now, na small tin...
PSG Golden boy, Kylian Mbappe don come outside dey confess say; make I no lie o, for the past 2 years wey Mauricio Pochettino don dey...