Liverpool midfielder, Thiago Alcantara don buy market from former Liverpool, Bayern Munich and Germany midfield jagaban, Didi Hamann. Football world know sey Didi nor dey look...
Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside with two knees for ground dey beg FIFA say make dem do something about Saudi Arabia League and...
As Liverpool dey warm up to face Chelsea for early kick off on Saturday, Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside dey shalaye say the...
Liverpool coachie, oga Jurgen Klopp don come outside dey confess say that 4-1 beating wey Napoli beat Liverpool for UCL na the worst game wey him...
For transfer news dis morning, we don dey hear now say Manchester United attacker, Cristiano Ronaldo don ready to accept hooge pay cut just to fit...
For our first transfer news today, we fit confirm give una say Liverpool don finally agree to count 100 million euros inside Ghana-must-go carry am go...
The oga kpatakpata of police inside Paris, France, oga Didier Lallement don come outside with two knees for ground dey beg Liverpool fans say make dem...
For transfer news this morning, Liverpool don ready to empty dem bank account, remove all the money wan dem put for esusu, even break dem kolo...
For transfer news this morning, we don dey hear say Bayern Munich don ready to launch another marriage proposal give Liverpool to take marry dem star...